Lyrics to "Cake" song by E.L ft. Stonebwoy

                      E.L LYRICS

                          CAKE

                  (Ft. Stonebwoy)

[Intro]

3dwom nie, oh yeah
EL baby, bhim nation
Arbwoy, oh yeah
Arbwoy, yeah mamamama

[Chorus]

When I look in da man dem eye
I dey see say man dem fake, man dem fake
Ah di time wey I b3nk3 the body
wey I see say e sweet like cake, sweet like cake
Tingala-lingala-ling, tingala-lingala-lingala-ling
Man dem fake
And di song wey di gyal dem ah sing
ebe tingala-lingala-ling, sweet like cake.

[Verse 1, E.L]

Ik3 fake bwoy dem, kaabu am3
EL, Stonebwoy with the bad one there
Kw3 w) k3 lala n33 baa gwa am3
Shun dem make you never watch wagwaan there.
Mi say fraud man dem, kaabu am3
EL, Stonebwoy with the bad one there.
Kw3 w) k3 lala n33 baa gwa am3
Shun dem make you never watch wagwaan there.

[Chorus]

When I look in da man dem eye
I dey see say man dem fake, man dem fake.
Ah di time wey I b3nk3 the body
wey I see say e sweet like cake, sweet like cake.
Tingala-lingala-ling, tingala-lingala-lingala-ling
Man dem fake
And di song wey di gyal dem ah sing
ebe tingala-lingala-ling, sweet like cake.

[Verse 2, Stonebwoy]

We take off the plant from the mile
make all ah dem start see well oo, EL, We be the new school
that every song wey go drop ago sell dem, like hell
Call out every paparazzi
Cos the gyal dem want touch my Alhaji
Mamme water from Labadi
She want make we sit pon some backadi.
Anyway we ah the gyal dem savior
Ah we ah do dem di favor
And we dey pon di worse behavior
EL make we done dem forever.

[Chorus]

When I look in di man dem eye
I dey see say man dem fake, man dem fake
Ah di time wey I b3nk3 the body
wey I see say e sweet like cake, sweet like
cake.
Tingala-lingala-ling, tingala-lingala-lingala-ling
Man dem fake
And di song wey di gyal dem ah sing
Anything tingala-lingala-ling, sweet like cake.

[Verse 3, EL]

Hey ya look in my eye what you dey see?
Truth and a lie what e dey be
New money high get enough enemy
Banga Walahi; when ah hop on the beat.
Pop emcee, enough on the scene.
Still big boy no dey walk with kiddies.
Your song e dey be? drop make we see..
There you go see you be one drop for the sea.
Ehh, baby wine that your waist
Fake man dem man cyan tolerate
You want 'ddress me come talk for my face;
I be last artiste you go love underrate!
So, fake bwoy dem kaabu am3
EL, Stonebwoy with the bad one there
Kw3 w) k3 lala n33 baa gwa am3
Shun them make you never watch wagwaan there!

[Chorus] x2

When I look in di man dem eye
I dey see say man dem fake, man dem fake.
Ah di time wey I b3nk3 the body
I dey see say e sweet like cake, sweet like cake.
Tingala-lingala-ling, tingala-lingala-lingala-ling
Man dem fake
And di wey di gyal dem ah sing
ebe tingala-lingala-ling, sweet like cake.

[Outro]

Mix Master Garzy
EL baby, Bhim Nation.
Tingala-lingala-ling, tingala-lingala-lingala-ling
Tingala-lingala-ling, tingala-lingala-lingala-ling

No comments:

Post a Comment