Lyrics to "Mahama Paper" song by Shatta Wale

[Intro]

Hemɔ obɔdi (hemɔ obɔdi)
Ah yeah, ah yeah, ah yeah
Mama yeah eh
Mm yeah eh mama yeah
Mama yeah

[Verse 1]

We kill'em and ever
One day things will soon get better
Big up mi fan inna Ghana, America and Jamaica
I dey count ma paper
I no make anything fi hater hey
Gyal you are mi honey
You know say mi love you only
Mi love how you wind pon mi
You kill mi when you call me
My heart desire,
You are the only one I require, I require Forever, forever, forever
You know say I no go fi take another, another, another
Make dem talk, I no go bother,
bother, bother
If e no be you then my paper,
my paper, my paper
Oh yeah, Mahama paper, paper, paper
Oh yeah, Franklin  paper, paper, paper

[Hook]

Insha Allah oh, Isha Allah oh, Isha Allah oh
Degbɛmalone cah dem bi barawo, la oh, la oh
Wale say dem bi yaro, yaro, yaro

[Chorus]

Hemɔ bɔdi, hemɔ bɔdi
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Hemɔ bɔdi, hemɔ bɔdi
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Hemɔ bɔdi, hemɔ bɔdi

[Verse 2]

Ah Jah guide mi, ah Jah guide mi
So mi nah watch nobody
Oh baby oh mami
Mi sumɔ bo tumɔ taami
Stay by mi lean on mi
Boni oya nɛ make you cross this river, this river, this river
My brain bigger, my brain bi bola, bola, bola
I go protect you like soldier, soldier, soldier
Kpa-ga-ga-ga!! man ah madder, man ah badder
Me nim sɛ me ara na woyɛ dada
W'ama makae Underfire: ɔdɔ bɛn nie, sakoaba
M'akɔ aba ɔmo nkɔ da
Bandana Shatta Wale se

[Hook]

Insha Allah oh, Isha Allah oh, Isha Allah oh
Degbɛmalone cah dem bi barawo, la oh, la oh
Wale say dem bi yaro, yaro, yaro

[Chorus]

Hemɔ bɔdi, hemɔ bɔdi
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Hemɔ bɔdi, hemɔ bɔdi
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Hemɔ bɔdi, hemɔ bɔdi

[Verse 1] (Repeat)

We kill'em and ever
One day things will soon get better
Big up mi fan inna Ghana, America and Jamaica
I dey count ma paper
I no make anything fi hater hey
Gyal you are mi honey
You know say mi love you only
Mi love how you wind pon mi
You kill mi when you call me
My heart desire,
You are the only one I require, I require Forever, forever, forever
You know say I no go fi take another, another, another
Make dem talk, I no go bother,
bother, bother
If e no be you then my paper,
my paper, my paper
Oh yeah, Mahama paper, paper, paper
Oh yeah, Franklin  paper, paper, paper

[Hook]

Insha Allah oh, Isha Allah oh, Isha Allah oh
Degbɛmalone cah dem bi barawo, la oh, la oh
Wale say dem bi yaro, yaro, yaro

[Chorus]

Hemɔ bɔdi, hemɔ bɔdi
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Hemɔ bɔdi, hemɔ bɔdi
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Mini woho na eh eh eh
Hemɔ bɔdi, hemɔ bɔdi

Lyrics to "Nyedzilo" song by Edem ft. Reekado banks

[Intro, Edem]

Ahuh
Hear me now Vrmg4life
Gedeme!!!

[Chorus, Edem]

Nyedzilo ,Nyekpe
Nyedzilo ,Nyekpe
Nyedzilo ,Nyekpe
Nyefedzilo, Nyefekpe

[Hook, Reekado Banks]

From Naija to Ghana,
Soweto to Kenya
Man ah hail them one by one
African Girl dem bad by far
From Naija to Ghana,
Soweto to Kenya
Man ah hail them one by one
African Girl dem bad by far

[Verse 1, Edem]

What di gyal want: champagne
Buy the bar, mi no complain
Buy car soon, buy plane
This type of gyal give migraine
Some gyal dem think the bwoy insane
Everyday make money rain
This type of gyal no inna your lane
Some boy dem bad widda same game
Gogetem, Nexorge Abadzi, Nexorge abe atsi
Neduga be yeasi gake nutstu fe ga dodo le enutsi
Egba nexorge Abe akpledatsi
Special delivery

[Chorus, Edem]

Nyedzilo ,Nyekpe
Nyedzilo ,Nyekpe
Nyedzilo ,Nyekpe
Nyefedzilo, Nyefekpe

[Hook, Reekado Banks]

From Naija to Ghana,
Soweto to Kenya
Man ah hail them one by one
African Girl dem bad by far
From Naija to Ghana,
Soweto to Kenya
Man ah hail them one by one
African Girl dem bad by far

[Verse 2, Reekado Banks]

Straight from the garden of Edem (Edem)
Reekado has come here to tell them (Tell them)
All them girls me ah fear them (Fear them)
But if you waka kuru kere I go tear them (tear them)
I am a badman fresh off the jet
Money no be problem you can relate
But when I spend that pull up the skirt (Yaya)
Cos I am gonna work that booty on repeat

[Chorus, Edem]

Nyedzilo ,Nyekpe
Nyedzilo ,Nyekpe
Nyedzilo ,Nyekpe
Nyefedzilo, Nyefekpe

[Hook, Reekado Banks]

From Naija to Ghana,
Soweto to Kenya
Man ah hail them one by one
African Girl dem bad by far
From Naija to Ghana,
Soweto to Kenya
Man ah hail them one by one
African Girl dem bad by far

[Verse 3, Edem]

The gyal too bad every man campaign
And she ah rip off the man dem straight
She do it for the money and she do it for the fame
Tight body gyal good body shape
See the body too bad the president pay
I hear say for legon the boys all cray
Bedroom bully too untamed
You cuda be a porn star you can't contain
Ahuh!! Nexorge Abadzi, Nexorge abe atsi Neduga be yeasi gake nutstu fe ga dodo le enutsi
Egba nexorge Abe akpledatsi
Special delivery

[Chorus, Edem]

Nyedzilo ,Nyekpe
Nyedzilo ,Nyekpe
Nyedzilo ,Nyekpe
Nyefedzilo, Nyefekpe

[Hook, Reekado Banks]

From Naija to Ghana,
Soweto to Kenya
Man ah hail them one by one
African Girl dem bad by far
From Naija to Ghana,
Soweto to Kenya
Man ah hail them one by one
African Girl dem bad by far

Lyrics to "Koko" song by E.L

[Intro]

lelelelelele mmh hmm mm...
My God oh...
So if you dey wonder how I do my thing, e be my God oh
Namɔ  ni aah me hewalɛ nɛkɛ, e be my God oh
So when you see me rolling on your block, e be my God oh
Lɛ kɛ sikli woɔ mi koko mi koko, eh ma God oh
I never dey wonder, never worry oh
My baba dey ma body
I never dey hala for my money
I call on ma God oh (My God oh)
I never dey wonder never dey worry oh
My baba dey ma body
I never dey hala for my money
I call on ma God oh (My God oh)

[Chorus]

My people let me hear you say:
weytin no be koko for my God oh
(E be koko, be koko, be koko eh)
Your wahala be koko for ma God oh
My people let me hear you say:
weytin no be koko for my God oh
(E be koko, be koko, be koko eh)
Your matter be koko for my God oh
ah haah I go dey shoki for my God oh
Azonto for my God oh
I go shokoto for my God oh any day, any day
eh, I go dey shoki for my God oh
Azonto for my God oh
I go shokoto for ma God oh any day, any day oh

[Verse 2]

When I'm shopping, there is nothing I no go fit afford oh
See me rocking ma Balenciaga for my God oh
And by his grace there is no girly I no go fit run oh
Pee on the beat, and I dedicate it to my God oh
Eh, I feel His goodness and his mercy
From New York to New Jersey
No matter what I dey want I dey get it for ma God oh
I feel his goodness and his mercy
From New York to New Jersey
No matter what I dey want I dey get it for ma God oh

[Chorus]

My people let me hear you say:
weytin no be koko for my God oh
(E be koko, be koko, be koko eh)
Your wahala be koko for ma God oh
My people let me hear you say:
weytin no be koko for my God oh
(E be koko, be koko, be koko eh)
Your matter be koko for my God oh
ah haah I go dey shoki for my God oh
Azonto for my God oh
I go shokoto for my God oh any day, any day
eh, I go dey shoki for my God oh
Azonto for my God oh
I go shokoto for ma God oh any day, any day oh

[Outro]

Weytin no be koko for ma God oh?

Mm hmm E.L baby
Your wahala be koko for ma God oh

Pee on the beat oh, on the beat oh lele 
Weytin no be koko for ma God oh?
Your matter be koko for ma God oh.